Fear na normal part of sound effects free download

By grazef6pidgin

8 Downloads

6 months ago

56 seconds

grazef6pidgin Sound Effects

About Fear na normal part of Mp3 Sound Effect

Fear na normal part of life, everybody dey fear ones ones, especially when dem wan do wetin dem never do before and when wetin dem wan do fit change their life. So fear na normal, no wahala for that one. Where wahala go dey na when you start to let the fear make you no do things you suppose do, when you suppose do them. Wahala dey if when chance come for you to prove yourself, you dey always prefer to draw yourself comot, even when you know say you need to do that thing for your life to better. Nobody say e go easy, but you need understand say this life wey you dey live so, go hard pass as e be if you continue to dodge wetin you know say go make things better. No let fear destroy your life. You need gather mind. If that thing na wetin you need, then na wetin you suppose do with full force. Delete that fear. Time don reach to stand up. BELIEVE BABA GOD AND BELIEVE YOURSELF. Speaker: @_mizmercy #GOD #grazef6 #motivation #videos #pidgin #pidginenglish #pidginmotivation #9ja #9jamotivation #9jacomedy #nigeria #nigeriancomedy #grazef6 #grazef6pidgin #nigeria
Fear Na Normal Part Of Sound Effects Free Download. Sound Effects Downloader To Help You Download The Highest Quality Fear Na Normal Part Of Sound Effects Free Download For TikTok Videos. You Just Search Sound Effects And Download.

My You Like It